Wetin be dis?! Striking teachers pull down giant football statues for Mexico, threat to scatter World Cup!
By : Jolayemi Olajide Dey say goat wey stubborn follow lion enter bush, na im body go tell am say forest no be play ground. na serious wahala wey dey brew for Mexico City. Teachers wey dey vex don use rope pull down three giant football player statues, tear jersey commot, even set am on fire. Dem dey para say gornment no answer dem for dia labour demands as […]