Police Commissioner Explain How Join bodi Go Hellep Stop Insecurity
Key joinbodi pipo don do meeting call for stronger way to prevent fight fight and bring beta security to Lagos state. Di meeting wey di Lagos State Police Commissioner, CP Olohundare Moshood dey present for register, explain policing, na so big names of di security mata put body for di meeting for Alausa Ikeja. Afta di meeting, oga police Commissioner tuk im mind oh wetin nor good, say na corperation […]