insert_link Sports 2026 FIFA World Cup: Bolivia Don knack Playoff, Just Dey Wait Who Go Show From CAF And Other Confederations! Bolivia don officially knack im ticket go intercontinental playoffs for 2026 FIFA World Cup after dem finish seventh for CONMEBOL qualifiers. Di South American country gather 20 points from 18 matches, grab di only playoff spot wey di region get. Bolivia go now jam opponent wey go come from Africa plus other four Confederations. But for Africa side, their own representative go come from one small playoff wey go hold […] todaySeptember 11, 2025 7