COOKING GAS PRICE HIKE

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

IKOSI-KETU Pipo Cry Out Over Cost of Living

Normally na di duty of every gorment of a country to balance tins, for citizen to survive, however e be like water don pass garri for obodo Nigeria. Complain here and there, unto di rising cost of living, konfam news tatafo, Esther Ayoola enter di street of Lagos, to tell us, how Lagos dey cope with di new cost of living.

todayJune 11, 2026 5

National

Cooking Gas Price Don Reach ₦3,500 Per kg Even Though NBS Talk Say E Don Drop

National Bureau of Statistics (NBS) talk say average cost to refill 5kg Liquefied Petroleum Gas cylinder drop from ₦8,243.79 for July to ₦6,404.02 for August 2025, but retail price don sharply increase for parts of Lagos and Ogun State. One market survey don show say gas now dey sell between ₦1,800 and ₦3,500 per kilogram, depending on area, wey make many people dey find other cooking options. For Ijeshatedo, Lagos, […]

todayOctober 6, 2025 41

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds