Dangote

6 Results / Page 1 of 1

Background

National

Dangote Drag Former NMDPRA Boss Go EFCC Over Corruption

By: Esther Ayoola Chairman of Dangote Industries, Aliko Dangote, through im legal representative, don submit corruption petition against former NMDPRA Managing Director, Farouk Ahmed, for EFCC headquarters. Dangote Group media team tuk dis one on Friday through one statement wey dem give our correspondent. According to di statement, Dangote take di marra go EFCC for investigation, accusing Ahmed of alleged corruption and financial misconduct. Di move come afta Dangote earlier […]

todayJanuary 9, 2026 8

National

DSS Summon Dangote and NUPENG Over Alleged Break of Agreement

DSS don call Dangote Refinery and Petrochemicals management plus NUPENG for emergency meeting as problem dey because dem talk say dem break agreement wey say workers fit join any union wey dem want. The meeting wey dem plan for Friday 3 p.m. go still get people from NLC and other important people join. For September 9, Dangote management and NUPENG sign MoU for DSS office for Abuja wey allow workers […]

todaySeptember 12, 2025 14

General

NUPENG Don Suspend Strike – Union Don Settle Matter With Dangote Refinery

The Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers (NUPENG) don suspend their strike after dem reach agreement with Dangote Refinery management say workers get right to join union. Dem settle the matter for one closed-door meeting wey Department of State Services (DSS) arrange, and wey Minister of Finance, Wale Edun, plus reps of Nigeria Labour Congress (NLC) attend. Acting NLC General Secretary, Benson Upah, confirm how the meeting take […]

todaySeptember 10, 2025 16

National

FG, Labour Union Closed-Door Meeting on NUPENG, Dangote Wahala End Without Agreement

The closed-door meeting wey Federal Government organise to settle beef between Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers (NUPENG) and Dangote Group don end without solution. Di meeting wey Minister of Labour and Employment, Mohammed Dingyadi, and Minister of State for Labour and Employment, Nkiruka Onyejeocha, lead, na effort to stop NUPENG planned strike. Di meeting gather NUPENG national executives, officials from Nigeria Labour Congress (NLC), Trade Union Congress […]

todaySeptember 9, 2025 12

National

Dangote/NUPENG Problem: FG dey try stop nationwide strike

Abuja – September 8, 2025 – The Federal Government don summon Dangote Group and NUPENG leaders come emergency meeting today over serious wahala wey fit paralyze Nigeria fuel supply as oil workers don begin nationwide strike against Dangote Group over wetin dem call anti-union policy and poor working condition. Minister of Labour and Employment, Muhammadu Dingyadi, gree say the matter don red and invite all parties to urgent tripartite meeting […]

todaySeptember 8, 2025 16

Dangote

Economics

Dangote Refinery Jet Fuel Don Enter Saudi Market

Dangote Refinery Go Export 130 Million Litres Jet Fuel Go Saudi Arabia Dangote Petroleum Refinery don arrange three big cargo wey carry about 130 million litres of jet fuel go Saudi Arabia. Dis one dey happen after di refinery don first send jet fuel go United States. For March, dem don export more than two million barrels of jet fuel, wey show say di refinery dey shine for international energy […]

todayMarch 26, 2025 74 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app