Democratic Republic of Congo

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Ebola Outbreak Don Become DRC Deadliest Ever

World Health Organisation, WHO, say di Ebola Bundibugyo outbreak for Democratic Republic of Congo, DRC, don kill 2,325 people, making am di deadliest Ebola outbreak di country don ever record. WHO tuk dis one on Monday, saying di number don pass di 2,299 deaths wey dem record during di 2018 to 2020 outbreak. Di outbreak wey gornment declare on May 15 don record 4,945 confirmed cases, while 730 people still […]

todayAugust 18, 2026 14

Health

Ebola Don Kill Nearly 1,000 People for DR Congo

By: Esther Daniel Dis ebola mata wey dey look, pipo dey kpai kpai for congo, Nearly 1,000 pipo naim don kpai from Ebola for Democratic Republic of Congo, Dis na according to di country Health Ministry report card on Wednesday. According to di ministry, , Ebola cases don reach 2,473, while at least 737 patients still dey isolation centres and hospitals for treatment. Health officials say dis outbreak don kill […]

todayJuly 22, 2026 18

Health

Ebola Outbreak Hit Eastern DRC As Health Authorities Raise Alarm

By : Jolayemi Olajide Di Africa Centres for Disease Control and Prevention (Africa CDC) don konfam fresh outbreak of Ebola virus for eastern part of Democratic Republic of the Congo, on Friday. Say like dis, di disease don kpai some persons. Reports show say about 246 suspected cases and 65 deaths don already record, while 4 deaths don also happen among laboratory-confirmed cases. Africa CDC say di outbreak dey centered […]

todayMay 15, 2026 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds