Health

Ebola Don Kill Nearly 1,000 People for DR Congo

todayJuly 22, 2026 2

Background
share close

By: Esther Daniel

Dis ebola mata wey dey look, pipo dey kpai kpai for congo, Nearly 1,000 pipo naim don kpai from Ebola for Democratic Republic of Congo,
Dis na according to di country Health Ministry report card on Wednesday.

According to di ministry, , Ebola cases don reach 2,473, while at least 737 patients still dey isolation centres and hospitals for treatment.

Health officials say dis outbreak don kill people faster dan any Ebola outbreak before am, even pass di 2013 to 2016 epidemic wey record more dan 11,000 deaths.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds