Trump Gornment Says Dem Don Send Over 3 Million Migrants Comot
By: Yusuf Abuh Trump gornment don talk say US don go 15 months without releasing any illegal migrant into di country, as dem claim say dem don send over 3 million migrants comot. US Department of State say dis move na to tighten immigration rules, put Americans first and fix wetin dem call serious immigration wahala wey happun under former Presido Joe Biden. Di gornment say thousands of di migrants […]