Budget Wahala Force US Homeland Security Close Shop
By: Rilwan Agbomeji Di Department of Homeland Security don enter partial shutdown on Saturday sake of say US Congress never gree pay dem, especially over ICE operations wey dey cause gbege afta dem kill two citizens for Minneapolis raids. Thousands wey dey work for airport security, disaster relief, and oda DHS units go either carry dia kaya go house without payment or dey continue to work with no salary until […]