Lagos Goment Warns Say Adulterated Palm Oil Full Market
By: Mariam Ajayi Lagos State Gornment don warn pipo say contaminated palm oil dey enter markets across di state, as LASCOPA urge consumers make dem dey careful. Dr Nurah Oseni from Auchi Polytechnic explain for Lagos State Food Safety Conference say some sellers dey use harmful dyes, recycled cooking oil and other adulterants to change di colour and quality of palm oil. Oseni advise consumers say make dem no depend […]