driver escapes injury

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Train Jam Car For Lagos, But Di Driver Escape Wunjure

By: Kofoworola Olayinka Ehwooo, make God shout for satan, na so devil one bin take di life of One 55-year-old driver, but hin  escape with  serious wunjure after train jam im Honda car for PWD railway crossing for Lagos. according by lagos traffic oga, Olalekan Bakare-Oki, Di train bin dey go Agege when di askident happen, and di car spoil wetin nor good. Beofr LASTMA officials and security men rescue […]

todayOctober 9, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds