Mexico Send 9,500 Soldiers To Guide State Properties Afta Drug Lord Kpai
By: Esther Ayoola Mexico don send plenty soldiers to control wahala for di kontri afta di death of one strong drug lord scarra everywia. Defence Secretary Ricardo Trevilla tell tori pipo say, dem don carry 2,500 soldiers go west Mexico on Monday, and dat di total soldiers, wey dey now, na 9,500 since Sunday. Plenti states, almost 20, don see nonsense, since Nemesio Oseguera Cervantes, wey dem sabi as "El […]