Phrank Shaibu Say Leadership Wey nor fitĀ Protect Pipo Lives Na Bandits
Director of Strategic Communication for ADC Presidential candidate Atiku Abubakar, Phrank Shaibu, don tok say any gornment wey no put pipo lives first nor be gornment at all, na jaguda boys dem be. E drop dis hot word for one television siddon tok on Monday, November 16, 2026, to defend Atiku promise say e go bring back fuel and light subsidy. Shaibu press mouth say Atiku wan reduce di heavy […]