EFCC

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

HEDA Carry Oyo N30bn Mata Go EFCC

By: Esther Ayoola Di Human and Environmental Development Agenda (HEDA) don carry mata go Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) over how Oyo State use N30bn wey Federal Government release afta Bodija explosion for January 2024. HEDA tell aproko pipo on Sunday, say dem dey fear say di money for compensation, reconstruction, and emergency relief no enter wia e suppose enter. According to HEDA, only about N4.5bn of di fund […]

todayJanuary 19, 2026 2

National

Dangote Drag Former NMDPRA Boss Go EFCC Over Corruption

By: Esther Ayoola Chairman of Dangote Industries, Aliko Dangote, through im legal representative, don submit corruption petition against former NMDPRA Managing Director, Farouk Ahmed, for EFCC headquarters. Dangote Group media team tuk dis one on Friday through one statement wey dem give our correspondent. According to di statement, Dangote take di marra go EFCC for investigation, accusing Ahmed of alleged corruption and financial misconduct. Di move come afta Dangote earlier […]

todayJanuary 9, 2026 10

Local

EFCC Arrest 17 Suspected Yahoo Boys For Lagos

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don talk say dem don arrest 17 people wey dem suspect say dey do internet fraud for Lagos. EFCC confirm the arrest for one post wey dem share for their official Facebook page on Tuesday. Dem talk say the suspects dem catch them during one sting operation wey happen on Tuesday for Olusi Street, HopeVille Estate, Sangotedo, Ajah, Lagos. Dem talk say the […]

todaySeptember 3, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app