How Lagos Gorment Wan Shift Pipo From NEPA Light To Solar Power
Lagos State gornment say dem want make pipo begin shift from poor light to solar power for their houses and small businesses. Commissioner for Energy, Biodun Ogunleye, say like dis dem dey work on system wey go make pipo pay for solar like how dem dey pay NEPA bill every month. Ogunleye yarn dis one during one solar project launch for Radio Lagos and Eko FM for Ikeja. E explain […]