ENDSARS: Six Years After, Wetin Our Heroes Really Kpai For?
By Jolayemi OlajideĀ As di elder dem take put am dat year "Agboro no dey hide cough," di fight for justice and di protection of our youths na work wey consain every single one of us for dis country. Six years after di Lekki Toll Gate shooting, di heavy pain for di mind of parents wey lose dia pikin still fresh like today bread, sake of say "Water wey comot […]