Sports

Mourinho Tok Says La Liga Title Be Real Madrid’s Main Target

todayOctober 26, 2026 4

Background
share close

Real Madrid coachie Jose Mourinho don scata mouth say dis one wey hin players dey jump like abaka dey celebrate win say di target na di La Liga trophy, after dem beat Barcelona 2-1 for Camp Nou.

Di Real Madrid manager porporly dis one after Kylian Mbappé score late winner wei give dem dramatic Clásico victory on Sunday.

Mourinho hail him players for di hard work and composure wei dem show to win di match, saying na dem deserve all di praise.

Di Portuguese coach, wei just come back to Madrid after 13 years, don now win six and lose six El Clásico matches.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds