England vs Argentina

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Knock Tuchel Over England World Cup Exit

By: Esther Daniel US President Donald Trump don condem England coach Thomas Tuchel over di team 2-1 loss to Argentina for di 2026 FIFA World Cup semi-final. Trump say Tuchel make bigĀ  mistake wey im move captain Harry Kane into a defensive role after England score first. According to am, di decision give Argentina chance to take over di game and score two late goals to qualify for di final […]

todayJuly 20, 2026 16 2

Sports

Declan Rice Ready for England World Cup Semi-Final Against Argentina

By Esther Daniel England coachie Thomas Tuchel don konfamte doings say Declan Rice don recover from sickness and e fit start Wednesday World Cup semi-final against Argentina. Bad belle Man United Fans bin dey think say, kobbie maino go get opportunity start im first game today, but with dey update ehn, every wia blur Rice bin comot for halftime during England quarter-final win over Norway, but Tuchel say di midfielder […]

todayJuly 15, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds