By Esther Daniel
England coachie Thomas Tuchel don konfamte doings say Declan Rice don recover from sickness and e fit start Wednesday World Cup semi-final against Argentina.
Bad belle Man United Fans bin dey think say, kobbie maino go get opportunity start im first game today, but with dey update ehn, every wia blur
Rice bin comot for halftime during England quarter-final win over Norway, but Tuchel say di midfielder don return to full fitness.
Di coachie still tuk say all im players dey fired up except Jarell Quansah wey dey serve suspension.