LAGOS ON CLEAN-UP MISSION, Throw 13 Pipo Inside Jail
By: Emmanuel Ariyo-David Any kind person wey dey play with Lagos State Gornment, dey onĀ along tin oh, like dis environmental law kramp some pipo for Oshodi. Magistrate court for Bolade, Oshodi don sentence 13 pipo to three months imprisonment each say dem go throw dia dirty yayaayaa for area, wey dey illegal . Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, naim dey dey konfam say all 13 […]