EU Nigeria security partnership

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

EU Say Dem Ready Tighten Security Bond With Naija

By; Rilwan Agbomeji Di European Union and Nigeria don agree to tighten dia security and defence relationship to tackle di security wahala for di country. Dis one happen on Wednesday for Abuja, wen EU Ambassador to Nigeria and ECOWAS, Gautier Mignot, visit di Chief of Defence Staff, General Olufemi Oluyede, for Defence Headquarters. Mignot congratulate Oluyede on im new appointment and talk say EU ready support Naija with stronger defence […]

todayDecember 18, 2025 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app