Europe

4 Results / Page 1 of 1

Background

crime& security

NDLEA Bust Cocaine Cartel, Arrest ‘KC Luxury’ As E Try Run From Nigeria

By: Kofoworola Olayinka NDLEA don bust one international cocaine cartel wey allegedly dey use Nigeria as road  to move illegal drugs go UK, Europe and Asia. According to report say dem  arrest di alleged Nigerian leader of di group, social media influencer Afolabi Kazeem Michael, aka KC Luxury. NDLEA Chairman, Brigadier General Mohamed Buba Marwa, yarn dis one for Lagos on Tuesday, Di agency say e arrest am as e […]

todayAugust 19, 2026 11

obodo oyinbo

Europe Dey Feel Di Heat As Wildfire Spread

European Union don call for stronger action against climate change as fresh heatwave dey threaten France, Spain and other European countries with more wildfires. EU Crisis Management Commissioner, Hadja Lahbib, say Europe must invest more in climate action, forest management and disaster preparedness as global warming dey get worse. So far, more than 330,000 people don run from their homes, with about 220,000 evacuated in France and 110,000 in Spain […]

todayJuly 29, 2026 16

obodo oyinbo

Heatwave Dey Roast Europe, Thousands Lose Light

By: Emmanuel Ariyo-David Serious heatwave don continue to hit Europe, say di place be like temo version of hell fire,  temperatures dey rise again, leaving tens of thousands of people without electricity. World Health Organization boss Tedros Adhanom explain, say di heat don force some schools to close and dey threaten pipo health. According to am, temperatures for Europe dey rise almost twice faster than the global average, increasing the […]

todayJune 24, 2026 17

International

Putin Say No Plan To Attack Europe After France Bring Back Conscription

Russian President Vladimir Putin don yarn say Europe no suppose fear, say Russia no get plan to attack dem anytime soon. Im talk say all di talk wey dem dey yarn na “outright lies and nonsense,” and e publicly confirm say US don bring peace plan for Ukraine for di first time. Putin yarn say Russia ready for “serious” talks, and confirm say US delegation go land Moscow next week. […]

todayNovember 28, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds