fake alcohol

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/NAFDAC-Spoil-Over-50000-Empty-Hot-Drink-Bottles-For-Lagos.webp

Lagos

NAFDAC Spoil Over 50,000 Empty Hot Drink Bottles For Lagos

NAFDAC don destroy over 50,000 empty branded alcohol bottles wey dem recover from one hideout for Iyana Iba area of Lagos State on Monday, November 16, 2026. Di agency officers discover different popular drink bottles , plus one big drum of raw ethanol wey jaguda boys wan use cook fake drinks. NAFDAC tok say dem scatter all di bottles immediately so fake drink makers no go use original company container […]

todayNovember 17, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds