FAKE KIDNAP SCAM

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Police Nab Lagos Couple Wey Fake Kidnap

By: Esther Ayoola Di Lagos state police command don go arrest one couple wey call demselves Fred and Goodness afta dem stage dia own kidnap to collect N10 million ransom from family and friends. According to Police source, say dem fake di kidnap for January 7 because di man wan travel  back to US and  as money no dey, so dem make di plan together. Say, na for one school […]

todayJanuary 30, 2026 3

National

Police Don Catch Man Wey Lie Say Dem Kidnap Am For Anambra.

Police Command for Anambra don hold one 38-year-old man wey dem say na im fake im own abduction. Dem collect am from 302 Artillery Regiment of Nigerian Army wey dey Onitsha.SP Tochukwu Ikenga, di Public Relations Officer for di Command, confirm dis one for statement wey dem release on Tuesday for Awka.  Ikenga talk say preliminary investigation show say on August 15, di suspect fake im own kidnapping, then send […]

todaySeptember 23, 2025 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app