Desmond Elliot deny report say im nor withdraw from APC Primaries
By : Jolayemi Olajide Nollywood actor wey turn politician and Surulere Constituency 1 representative for Lagos State House of Assembly, Desmond Elliot, don clear air say im nor withdraw from Surulere APC primaries. E tuk to newsmen say wetin happen na say e pull im agents comot from di election process because of intimidation and harassment. E further explain say na only di political party get authority to direct any […]