Lagos

Desmond Elliot deny report say im nor withdraw from APC Primaries

todayMay 20, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nollywood actor wey turn politician and Surulere Constituency 1 representative for Lagos State House of Assembly, Desmond Elliot, don clear air say im nor withdraw from Surulere APC primaries.

E tuk to newsmen say wetin happen na say e pull im agents comot from di election process because of intimidation and harassment.

E further explain say na only di political party get authority to direct any candidate to withdraw, and if dem do am, e go comply.

E also vow say e go appeal di process wey e describe as full of intimidation and harassment.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds