Fake Palm Oil

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Draw Ear Give Residents Say Fake Palm Oil Dey Outside

By: Ayobami Dada Lagos State Consumer Protection (LASCOPA) Agency don warn residents make dem dey careful when dem dey buy palm oil, as people don dey use moreĀ  ways to mix fake things inside am. Di agency give di warning on Monday after Dr Nurah Oseni from Auchi Polytechnic present research on palm oil adulteration for Lagos State Food Safety Conference and Exhibition 2026. Oseni say palm oil easy to […]

todaySeptember 22, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds