Presido Tinubu Give ICPC 30 Days To Investigate Fake PFIPC
By: Yusuf Abuh Wi oga Presido Bola Tinubu don order Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission, wey dem dey call ICPC, say make dem touch light every as e take concernĀ Presidential Foreign Intervention Promotion Council (PFIPC) and di ogbonge agency wey don dey cause jogolo for weeks now. Presido say make ICPC finish di investigation and submit full report give am within 30 days. According to Special […]