Fani Kayode

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/South-Africa-Call-Femi-Fani-Kayode-Ontop-Social-Media-Wahala.jpg

OBODO NAIJA

South Africa Call Femi Fani-Kayode Ontop Social Media Wahala

South Africa gornment don summon Nigeria High Commissioner, Femi Fani-Kayode, inside Pretoria on Tuesday, November 17, 2026, to complain about wetin shele after e present him appointment paper to Presido Cyril Ramaphosa. Di country foreign ministry oga, Zane Dangor, tell am for di meeting say dem no happy at all with di hot words wey e write for social media after di ceremony. Dis diplomatic gbege start days ago when […]

todayNovember 17, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds