Federal Fire Service

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Federal Fire Service Raise Interest Free Loan to ₦500,000

By: Esther Daniel Federal Fire Service Controller-General, Olumode Adeyemi, on Tuesday announce for Wuse, Abuja, say di Service don increase interest-free loan for officers from ₦300,000 to ₦500,000 and launch Medical Intervention Scheme to improve staff welfare. Adeyemi tok say di welfare package go help reduce medical expenses and support officers and men across Nigeria. Im also reveal say instead of accepting one grand reception after e assume office, im […]

todayAugust 5, 2026 10

Lagos

JUST IN: Federal Fire Service go begin check buildings across Nigeria after Lagos fire wahala

Di Federal Fire Service (FFS) don announce say dem go audit public and private buildings all over di country after di September 16 fire wey burst Afriland Tower for Broad Street, Lagos Island. Controller‑General of FFS, Samuel Adeyemi Olumode, make dis announcement on Thursday. Di CG talk say investigation team don dey move, to find wetin cause the fire, check safety systems and see whether buildings dey obey fire safety […]

todaySeptember 18, 2025 79

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds