FG Put Beta Investment For Health Launch Ogbonge Project For Ogun
By: Esther Ayoola Federal Gornment don declare say dem go continue to push beta policies and strong regulation to grow Naija pharmaceutical industry. Minister of State for Health, Dr. Adekunle Salako, naim tuk dis one during di commissioning of new ultra-modern factory for SAM Pharmaceuticals Limited for Sango-Ota, Ogun State. Salako say di pharma sector get key role for Naija economy and also for making sure say medicine dey available […]