Awawu Bashiru Score Two As Flamingos Beat Brazil
Awawu Bashiru wey dey play for di Nigerian under-17 women team, Flamingos, hellep her beat Brazil 3-1 for semi-final of FIFA U-17 Women World Cup. Awawu Bashiru na im score two goals for di match wey dem play Wednesday night for Mohammed VI Football Complex, Pitch 3, Rabat. Na di first time Bashiru start match for dis competition. Before now, she don play only 73 minutes for di tournament. Awawu […]