FIFA World Ranking

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Spain Don Climb Number One For FIFA World Ranking After World Cup Victory

By: Esther Daniel Spain don become di new number one team for FIFA Men's World Ranking after dem beat Argentina 1-0 for extra time to win di 2026 FIFA World Cup final for New Jersey. Ferran Torres score di winning goal for di 106th minute as La Roja carry dia second World Cup trophy. Because of di victory, Spain gather extra 121. 17 ranking points to reach 1,995.88 points. Di […]

todayJuly 20, 2026 18

Sports

Super Eagles Hold 26th Spot After Win Over Iran, Draw With Jordan For FIFA Ranking

Nigeria Super Eagles still hold 26th place for di new FIFA World Ranking. FIFA ranking  normally dey follow Elo system wey dey calculate points based on match result, opponent level, and how important di match be. For March friendly matches, dem beat Iran 2-1 and draw Jordan 2-2. Di win against Iran give dem 5.34 points, but di draw with Jordan wey no too strong make dem lose 1.81 points.

todayApril 2, 2026 16

Sports

Naija Eagles Make Big Jump for FIFA Ranking Afta AFCON Bronze

By: Esther Ayoola Naija Super Eagles don jump enter 26th for di latest FIFA world ranking, na dia highest position for 16 years afta strong showing for 2025 AFCON for Morocco. Dem win six matches, lose one, and carry bronze medal come back afta beating Egypt 4–2 for penalties. Morocco, wey host di tournament, waka enter top 10 for first time since 1998, even though dem lose di final to […]

todayJanuary 20, 2026 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds