Lagos

 Lagos Gorment Fix November 28 For Statewide Environmental Cleaning

todayNovember 27, 2026 6

Background
share close

Lagos State Gorment don confirm say November environmental sanitation exercise go hold on Saturday, November 28, from 6:30 morning reach 8:30 morning, as e dismiss rumour say dem don postpone am.

Permanent Seco for Office of Environmental Services, Dr Gaji Omobolaji Tajudeen, tok say First Lady of Lagos State, Dr Claudiana Ibijoke Sanwo-Olu, go monitor di exercise for Eti-Osa, while Head of Service, Olabode Agoro, go lead another team for Coker-Aguda.

Di gorment don urge residents make dem stay house during di exercise and clean dia surroundings.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds