Court don find two men guilty for fire attack on Keir Starmer property.
By : Jolayemi Olajide London court don kpake two jaguda boys, Roman Lavrynovych and Stanislav Carpiuc, find dem guilty, say dem bin dey plan to burn prime minister, Keir Starmer. house and car. Di two men, wey be 22 and 27 years old, do di attack for May 2025. Dem go target two houses for north London one house wey company wey Starmer use to direct manage, and di second […]