insert_link Sports WAFU B U-17 Championship: Golden Eaglets Ready To Clash With Benin For Their Opening Game! Nigeria Golden Eaglets go start dia title chase as dem go face dia neighbors, Benin Republic, for 2025 WAFU B U-17 Championship today (Wednesday). Na di second match for di three-team Group B. Di Baby Stallions from Burkina Faso beat Benin 1-0 for di first game for di group on Sunday. Di Golden Eaglets enter dis game as clear favorites because of dia strong history for dis level.Manu Garba’s team […] todaySeptember 24, 2025 9
insert_link 5 Sports Super Eagles Hammer Côte d’Ivoire 3–0 as Dem Begin Title Defence Super Eagles don begin dia title defence for di 13th West Africa Deaf Football Tournament with serious fire, as dem knack Côte d’Ivoire 3–0 for inside Moshood Abiola National Stadium, Abuja, on Thursday. Even though first half end goalless, second half na different story as naija boys wake up and fire three correct goals wey leave di Ivorians confused. Di win na bold statement say Nigeria no come play, dem […] todayAugust 22, 2025 18 5