football transfer news

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Evra Pick Osimhen As The Dream Striker For Manchester United

By: Esther Ayoola Former Manchester United star Patrice Evra don drop micro soft word, say Naija striker, Victor Osimhen, na di dream player wey United need to buy for next season. Osimhen, wey dey play for Galatasaray right now, once a again don dey get call from Premier League sides. Even though plenty gist don carry am go different English clubs from Merseyside reach West London, no single deal yet. […]

todayMay 26, 2026 10

National

Atiku Knack Alarm As Tinubu Seek $516m Loan For Sokoto–Badagry Road

By: Esther Ayoola Former Vice Presido, Atiku Abubakar don raise concern say why Presido, Bola Tinubu go send request give Senate for Abuja make dem approve $516 million external loan. Di senior man put dis for news statement on Friday wey him aide Phrank Shaibu release, U sabi say, Senate Presido Godswill Akpabio read di president loan request letter for plenary yesterday. Tinubu say im need di loan to fund […]

todayApril 24, 2026 10

Sports

Harry Kane Don Break Silence On Top Barcelona Transfer Talk

Bayern Munich striker Harry Kane don finally talk about di speculation say Barcelona wan carry am go Camp Nou next summer. Report don yarn say Barca dey find new No.9 and Kane don enter as top target. Dem ask am di question before Bayern Champions League clash with Arsenal and Kane reply say, “I never get any contact with anybody, nobody don reach out to me. I dey very comfortable […]

todayNovember 25, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds