EFCC Gbab former Power Minister Saleh Mamman for Kaduna
By : Jolayemi Olajide Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest former Minister of Power, Saleh Mamman, after Federal High Court for Abuja convict and sentence am say im collobi public funds. According to reports, EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, konfam say di arrest happen around 3:30am on Tuesday. Olukoyede talk say operatives pick up Mamman for Kaduna, wia dem also arrest two oda pipo wey allegedly dey protect […]