Macron Vex as France Riot, Say Protesters Go Pay
French Presido Emmanuel Macron don vex oh, scata body for ground dey vex say violent protesters wan brin hin country down. Hin porporly dis mata Inside television tok Sunday, Macron promise say all di pipo wey dey destroy property, say if hin kramp dem ehn, dem go pay Di country Interior Ministry tok say police gbab almost 2,400 pipo on Saturday alone, as about 1,000 police officers wunjure for di […]