Two Container Trucks Kpai Mama And Her Pikin For Lagos
One serious askident don hapun for Mile 2, near Freeman Market as you dey go Apapa for Lagos State. Two big truck wei carry 20-foot container fall pack for road, come trap one woman and her pikin inside. Di Oga for LASTMA Public Affairs, Adebayo Taofiq, konfmate dis bad news for one statement wei him release on Sunday. Say na LASTMA rush go di place, but sadly, di mama and […]