French coast

1 Result / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Two Men kpai, Two Women Wunjure As Boat Enter Askident

By: Mariam Ajayi God abeg oh, I dey japa, like dis Two men don kpeme for French coast as dem try cross enter Britain inside boat on Monday sake of say dem dey japa. French authorities naim konfamate dis report,  say two women inside di boat wey get di askident collobi wunjure. Unto di badness na Police don open investigation to find out wetin actually cause the tragedy, advicing young […]

todayOctober 6, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds