By: Mariam Ajayi
God abeg oh, I dey japa, like dis Two men don kpeme for French coast as dem try cross enter Britain inside boat on Monday sake of say dem dey japa.
French authorities naim konfamate dis report, say two women inside di boat wey get di askident collobi wunjure.
Unto di badness na Police don open investigation to find out wetin actually cause the tragedy, advicing young mehns and womens to avoid all dis kind of unnecessary risk.