8 People Wound As Truck Crash For Otedola Bridge
At least eight people don land for hospital after one truck jam eight motor for Otedola Bridge wey dey Lagos-Ibadan Expressway on Wednesday night. Di wahala happen just few hours after another truck don kill one keke rider for Ekoro area earlier di same day. According to wetin di Lagos State Police Command Rapid Response Squad talk for dia statement, di truck bin dey go outside Lagos when e jam […]