FUEL TAX

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Announce Plan Say Im Wan Suspend Fuel Tax As Petrol Price Dey Rise

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump don tuk say e go suspend federal gasoline tax as petrol price go higher sake of Iran war. E tuk dis one for White House as im bin dey chest some questions from tori pipo, say di suspension go continue till everybody balance demself. Di tax wey dem wan pause dey around 18.4 cents per gallon for gasoline and 24.4 cents for diesel. […]

todayMay 12, 2026 7

National

No Plan To Drop 5% Fuel Tax Anytime Soon – Na Wale Edun Talk Am

Finance Minister Wale Edun don talk say federal government no get any immediate plan to start the proposed 5% tax on petroleum products. As e dey yan with journalists for Abuja on Tuesday, di minister explain say even though dem don include di policy for the new tax law wey go start January 1, 2026, e no go happen just like that until all di proper processes wey dey involved […]

todaySeptember 10, 2025 24

Economics

Fuel Wahala: TUC Don Vex, Give Govt 14 Days Strike Warning Over 5% Consumption Tax

The Trade Union Congress of Nigeria, TUC, don give Federal Government 14-day ultimatum to cancel the proposed five percent tax on petroleum products or make dem ready for nationwide strike. TUC President, Festus Osifo, for one statement on Monday, describe the policy as “economic wickedness” wey go make Nigerians wey already dey suffer go suffer more. According to the statement: “The Trade Union Congress of Nigeria (TUC) totally reject Federal […]

todaySeptember 8, 2025 42

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds