Drone Strike kpai Six Pipo For Gaza
By: Mariam Ajayi Gaza City don turn scene of panic after drone strike knack one police post, kpai about six pipo, and wunjure several others. Di attack happen for busy hours for central city, close to di municipality and one park wey childrensis and other residents dey gather. Local paramedics say di casualty figure fit rise as emergency workers dey rush victims wey wunjure for treatment. Earlier, another attack knack […]