Osimhen Injure Hin Upper Joint as AFCON Qualifier Dey Hang
By: Mariam Ajayi Super Eagles striker, Victor Osimhen don pick groin injury as Galatasaray confirm say e get serious strain for di muscle around him right groin. Osimhen pick di injury during Galatasaray 3-2 win over Istanbul Başakşehir on Friday, after e score di first goal before dem carry am comot for 33rd minute because e dey feel pain. Galatasaray say Osimhen don start treatment, but dem never give time […]