Online Jaguda Boys Don Enter FIFA System Colobi Personal And Business Information
World football governing body, FIFA, don konfamate say online jaguda boys enter dia system colobi some personal and business information. One group wey call demself Handsome Boy Hacking Club claim say na dem do di work after dem post picture of FIFA files online. Di hackers claim say dem carry twelve gigabytes of data, even though analysis show say di files nor reach zero point one percent of wetin FIFA […]