JOHESU Threaten Fresh Strike, Say Federal Govment Nor Pay Health Workers Better Salary
By: Esther Ayoola Gbege dey oh, our number one bodi mata pipo, Joint Health Sector Unions don dey warn say dem go strike oh, as Federal Gornment nor gree do wetin dem to increase dia salary. Na dia National Chairmo, Kabiru Minjibir, dey sorosoke dis tori to journalists on Tuesday for dia 114th International Labour Conference for Geneva, Switzerland. According to am, health workers don dey fight for di salary […]