HEAVY RAINFALL

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gornment Explain How Heavy Rain Take Wound Lagos Roads

By: Esther Daniel Lagos State Public Works Corporation don beg residents make dem get patience as di long rainy season don cause serious flood and spoil many roads and public facilities for different parts of di state. Di agency tok say di bad roads don make movement hard for motorists, commuters and other residents, but dem dey work round the clock to repair roads and make dem safe for use. […]

todayJuly 17, 2026 12

Lagos

Heavy Rainfall Don Flood Lagos, Houses And Roads Don Dey Under Water

Heavy rainfall wey fall on Wednesday don leave parts of Lagos under water, cause serious flooding for major roads and residential areas, especially for di Island axis. Di rain wey fall for hours scatter traffic, spoil plenty property, and make many commuters abandon dia motors and trek long distance. Worst-hit areas include Mile 2, Lekki Phase 1, Lekki Expressway, 3rd Mainland Bridge, Ago Palace Way, Ayobo-Ipaja, Fola Osibo, and Sangotedo. […]

todaySeptember 24, 2025 59

National

Flood: Make Una Comot Go Safe Place, Ogun Government Warn People Wey Dey Isheri, Akute And Other Areas

Ogun State Government don raise alarm give residents wey dey live for areas wey near Ogun, Ilo, Iju, Owa, and Yemule rivers, say make dem waka commot go safer ground before flood go show dem shege. Di warning touch communities like Isheri, Warewa, Akute, parts of Abeokuta, Ayetoro, Itele, Iju, and even those wey dey around di coastline of Makun, Oni, Iwopin, Igele, Ifaara (Ogun Waterside), Ebute-Imobi (Ijebu East), Tungeji […]

todaySeptember 15, 2025 45

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds