insert_link Sports Aina Out For 3 Months As Im Injury Scatter Super Eagles Hope Super Eagles don collect another heavy blow for dia 2026 World Cup waka as defender Ola Aina go sidon for sickbed for three months. Aina knack injury just 10 minutes into di World Cup qualifier against South Africa on Tuesday and dem no fit risk am, so e sharply comot. Dis kain wahala don scatter coach plans as di team still dey struggle for form and fitness. With crucial matches […] todaySeptember 12, 2025 4
insert_link Sports Galatasaray Don Yan Say Osimhen Ankle Bend For Nigeria-Rwanda Match” Osimhen, wey be former Napoli striker, comot for pitch for di 35th minute after one gbege wey make am dey limp for inside Godswill Akpabio Stadium. Na Cyriel Dessers replace am, and medical people sharply rush come to make sure say di injury no go worse. After di match, Galatasaray arrange private jet make Osimhen fly go Istanbul back, while di Nigerian national team waka go Bloemfontein to face South […] todaySeptember 10, 2025 6